Connect with us

Music

DOWNLOAD Music:Experience Williams_Amanam

Published

on

My name is Experience Williams aka Expitheradiotalkative
Am a song writer, a singer and on air personality.am a radio presenter. but singing is a giving for me and my inspiration to praise God comes from the things I see everyday on the street.

Amanam means”You Don Do Me Well, it is a a song of gratitude. When God favours a man everything changes and turns around for his good.indeed God has done us well everything he does is perfect.

Amanam Experience Williams lyrics
[Solo 1]
Nko mediono (shebi you sabi )
Say praise nah the way you feel about Baba God, the only way to take yarn ham sai, Baba God you too much

[Solo]
Make una join me o
Make we sing praise to God..
Hallelujah o
This God him nah biggie man jare…
Si as e carry me o…
From pikin I come bi woman
From no where o…
E come put me somewhere
For nothing sake o…
E come Make me a pillar…
Come fence me o…
With grace and favour…
This Jesus o…
Nah you bi sabi man o…
This Jesus o nah you bi bigger man jara
This Jesus oh nah you bi bigger man oh…
This Jesus o nah you bi biggie man jara
This Jesus o nah you bi bigger man o
This Jesus oh nah you bi sabi bros jare…

[Chorus]
Eh eh..dor dor dor Amanam oh…2x (weldon, weldon you Don do o)
Amanan oh Eta Usen nanayen (You Don do well God for the days of lack)
Amanam oh akamba abasi (You Don do well big God)
Amanam oh Eta usen nnanayen (You Don do well God for the days of lack)
Amanam oh akamba abasi…2x( You Don do well big God)

[Solo 2]
Listen to this!
I remember some years ago o
Expi the sleep I dey wake for street o
My friends and love once dem gbes o
But Baba Gode dey my back kakaraka…
This God…. that’s why I call ham akamba abasi o(Bigger God)
The bros wey help me
Eta ndito uwene(father for the days of lack)
This Jesus oh nah you bi bigger man oh
This JESUS oh nah you bi bigger man jara
Eh eh

(Back to chorus)
Oya oh! dor dor dor Amanam oh…2x (weldon, weldon you Don do o)
Amanan oh Eta Usen nanayen (You Don do well God for the days of lack)
Amanam oh akamba abasi (You Don do well big God)
Amanam oh Eta usen nnanayen (You Don do well father for the days of lack)
Amanam oh akamba abasi…2x( You Don do well big God)

[Outro]
My sabi bros howfar?
Hahaha ha….you too much
Amanam oh Akamba abasi..
(You Don do well big God)
Amanam oh, Eta usen nanayen (You Don do well, father for the days of lack)
Akamba abasi eh Eta ndito uwene(Big God and father for the days of lack)

Evangelist Agulu Godswill is the c.e.o of hitgospelmusic.com , preacher, pastor , Evangelist,Music promoter,content creator,and a revivalist he loves soul Wining he is a public figure.

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending